D-Banj - Tongolo текст песни

Все тексты песен D-Banj

Me I be D'banj, me jamo friends dey call me skibanj
I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wetin dey make dem dey follow me
And the girls in club dey take them tops off for me
Even the guys dey for me, make I tell them the secret of my melody

Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko

Don jazzy
D'banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D'banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

As I dey waka on the road
I see one baby o
I nail her no be small
Why because she fine no be small
And her front no be small and her backside no be small
I yan her the truth and I yan the fact and her yan her no be small

She no won gree my own o
Until I yan her the koko

Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko

Don jazzy
D'banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D'banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

Rap
Listen listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Seri kini mi,o ma gbe e lifted
Seri hips e ma file shifted
Igo Oju e ma file tinted
Boyfriend e gon o wa evicted
Ko mo pe D'banj is addicted
Te ba sope no,maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile,don't get it twisted

Chorus till fade

Thanks to Sheba Olabode for these lyrics

ДОБАВИТЬ ТЕКСТ В ЛИЧНЫЙ СПИСОК

Комментарии

Имя:
Сообщение:

Слушать песню «Tongolo»

Смотреть клип «Tongolo»

Смотреть клип на песню D-Banj - Tongolo

Популярные тексты D-Banj

1 Mobolowowon