Thunder fire bout the country now
Everybody say dey want me now
Even your guards want to hunt me down
Cos I’m very very very big now
I’m in VIP
You’re biting your tongue trying to sing like me but anybody that invite me I’m
gonna be rocking anything I see
Cos this one no be party na rave
You have every right to misbehave
You fit behave the way you like to behave
If anybody ask you tell them say
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance
Wey dey reign o
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
O we no send the people wey dey rate o
I don’t send una message If you no believe me
You can ask Levine
Or you can ask Quido Bakas o
If you believe them
You can ask Ese Or you can ask Ogado
Or you can ask my brethren Dambo
And they will confirm this information about the trials and tribulations
Me are to go through daily
So in this party I’m going crazy
So everybody put your hands up
And if you dey sitting down stand up
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance
Wey dey reign o
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
O we no send the people wey dey rate o
So baby ma lo se j’aiye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Sayo ba sayo
We’re getting naughty in this place
Girl dem a want to rub the body in this place
I’ma like the way the girl wears a all the paint
So me and her never separate
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance
Wey dey reign o
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
O we no send the people wey dey rate o
So baby ma lo se j’aiye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Sayo ba sayo
Громовой огонь охватил всю страну
Все говорят, что теперь они хотят меня
Даже твои телохранители хотят меня поймать
Потому что я стал очень, очень, очень знаменитым
Я в VIP-зале
Ты прикусишь язык, пытаясь петь как я, но если меня пригласят, я буду трясти все, что вижу
Потому что это не просто вечеринка, а настоящий безумный праздник
У тебя есть полное право вести себя плохо
Ты можешь вести себя так, как тебе хочется
Если кто-то спросит, скажи им, что
Это сказал Бурна Бой
Мы можем соединиться, как детали Лего
Перейти к танцам
Давайте сделаем новый танец
Который сейчас в моде
Это сказал Бурна Бой
Мы можем соединиться, как детали Лего
Перейти к танцам
Нас не волнуют люди, которые нас оценивают
Я не отправляю вам сообщения, если вы мне не верите
Вы можете спросить Левайна
Или вы можете спросить Куидо Бакаса
Если вы им верите
Вы можете спросить Эсе или Огадо
Или вы можете спросить моего брата Дамбо
И они подтвердят информацию о испытаниях и трудностях
Которые я переживаю каждый день
Так что на этой вечеринке я схожу с ума
Так что все, поднимите руки
И если вы сидите, встаньте
Это сказал Бурна Бой
Мы можем соединиться, как детали Лего
Перейти к танцам
Давайте сделаем новый танец
Который сейчас в моде
Это сказал Бурна Бой
Мы можем соединиться, как детали Лего
Перейти к танцам
Нас не волнуют люди, которые нас оценивают
Так что, детка, не беспокойся обо мне
Детка, не беспокойся
Мы пьем чистый Hennessy
Сайо ба сайо
Мы становимся распущенными в этом месте
Девушки хотят тереться о меня в этом месте
Мне нравится, как девушка носит всю эту краску
Так что мы с ней никогда не расстаемся
Это сказал Бурна Бой
Мы можем соединиться, как детали Лего
Перейти к танцам
Давайте сделаем новый танец
Который сейчас в моде
Это сказал Бурна Бой
Мы можем соединиться, как детали Лего
Перейти к танцам
Нас не волнуют люди, которые нас оценивают
Так что, детка, не беспокойся обо мне
Детка, не беспокойся
Мы пьем чистый Hennessy
Сайо ба сайо