Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Do you see how we prekota baby
I dey feel like a Duncan Mighty
Uju uju
Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you
To marry you
Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you
Because everything
Na you
Anything I do
Na you
Anytime when I wan enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you
When I want shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kololo kolo
Na you
Na you you you you
Na you chai
Ihe o nwata nwanyi
I swear you too fine e
Anytime we dey for the club dey whine
All the guest they go want to die e
Nwa mara mma di ka honey
If na lie make you ask ifeanyi
So many chics dem a come dey love me
But na only you who can be my wifey eh
I dey pray I dey cast and bind-ey
Anything wey go make us fight-ey
I no go lie it's a made up mind-ey
You be the best quality of wifey
Because everything
Na you
Anything I do
Na you
Anytime I wan enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you eh
When I want shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kolo dikololo
Na you
Na you you you you
Na you
Biko obianuju
Obianuju uju bi ko bi ko
Na you be my only thing
Na you na you na you
E wo e wo
Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you na you
E wo e wo
All of them know you be
Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Dem see the way I dey love you
Some of them dey talk say na juju
Some people dey call me mumu
Some of them dey call me oluku
It doesn't matter wetin them do
My baby ma nu ji owu
Uju ma sori
Asa nwa asa nwa asa nwa baby o lo o lo
I want to show them say na you
You're my baby you're my baby eh
Baby you you you
Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you
Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you
Because everything
Na you
Anything I do
Na you
Anytime when I wan enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you
When I want shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kololo kolo
Na you
Na you you you you
Na you
Baby make dem no think am oh
Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you
E wo e wo
Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you na you
E wo e wo
Dem know say you be
Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Nwa baby
You be baby honey
Nwa baby
Only
Dem know say you be
Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Nwa baby nwa baby
On a on a on a
Duncan Mighty eh
O lo o lo
You u u
Uju u
Baby obu Duncan Mighty eh
Your 17 18 19 eh
Baby
l say your 17 18 19 n'egbu egbu eh
Аса нва, аса нва, аса нва, малышка.
Ты видишь, как я влюблен в тебя?
Я чувствую себя как Дункан Майти.
Уджу, уджу.
Обианужу,
Люв ги ди ква эгву.
Когда я думаю о том, что ты делаешь,
Что-то внутри шепчет мне жениться на тебе,
Жениться на тебе.
Обианужу,
Люв ги ди ква эгву.
Когда я думаю о том, что ты делаешь,
Что-то внутри шепчет мне жениться на тебе.
Потому что всё — это ты.
Всё, что я делаю — это ради тебя.
В любое время, когда я хочу наслаждаться — это ты.
В любое время, когда я хочу смеяться — это ты.
Когда я хочу шокото — это ты.
Когда я еду в Сокото — это ты.
Оди кололо коло — это ты.
Это ты, ты, ты, ты.
Только ты, ах!
Ты такая прекрасная девушка,
Клянусь, ты просто невероятна.
Когда мы в клубе и танцуем,
Все гости просто теряют голову.
Ты слаще самого меда.
Если это ложь — спроси у Ифеаньи.
Ко мне тянется столько девчонок,
Но только ты можешь стать моей женой.
Я молюсь и отгоняю всё,
Что может привести нас к ссоре.
Не буду лгать, я твердо решил:
Ты — лучшая из всех невест.
Потому что всё — это ты.
Всё, что я делаю — это ради тебя.
В любое время, когда я хочу наслаждаться — это ты.
В любое время, когда я хочу смеяться — это ты.
Когда я хочу шокото — это ты.
Когда я еду в Сокото — это ты.
Оди кололо коло — это ты.
Это ты, ты, ты, ты.
Только ты.
Пожалуйста, Обианужу.
Обианужу уджу би ко би ко,
Ты — моя единственная любовь.
Ты, ты, ты.
Э во, э во.
Обианужу уджу би ко би ко,
Ты, ты, ты, ты.
Э во, э во.
Все знают, что ты —
Аса нва, аса нва, аса нва, малышка.
Они видят, как сильно я тебя люблю.
Кто-то говорит, что это магия,
Кто-то называет меня дураком,
Кто-то зовет меня глупцом.
Мне плевать на то, что они говорят.
Моя малышка — моя жизнь,
Уджу, моя радость.
Аса нва, аса нва, аса нва, малышка, о ло о ло.
Я хочу показать им, что это ты —
Ты моя малышка, ты моя малышка.
Малышка, ты, ты, ты.
Обианужу,
Люв ги ди ква эгву.
Когда я думаю о том, что ты делаешь,
Что-то внутри шепчет мне жениться на тебе.
Обианужу,
Люв ги ди ква эгву.
Когда я думаю о том, что ты делаешь,
Что-то внутри шепчет мне жениться на тебе.
Потому что всё — это ты.
Всё, что я делаю — это ради тебя.
В любое время, когда я хочу наслаждаться — это ты.
В любое время, когда я хочу смеяться — это ты.
Когда я хочу шокото — это ты.
Когда я еду в Сокото — это ты.
Оди кололо коло — это ты.
Это ты, ты, ты, ты.
Малышка, пусть они не думают лишнего.
Обианужу уджу би ко би ко,
Ты, ты, ты.
Э во, э во.
Обианужу уджу би ко би ко,
Ты, ты, ты, ты.
Э во, э во.
Они знают, что ты —
Аса нва, аса нва, оса нва, малышка.
Малышка,
Ты моя сладкая малышка.
Малышка,
Только ты.
Они знают, что ты —
Аса нва, аса нва, аса нва, малышка.
Малышка, малышка.
Она, она, она.
Дункан Майти.
О ло о ло.
Ты, у, у.
Уджу, у.
Малышка, ты — Дункан Майти.
Тебе 17, 18, 19 лет.
Малышка,
Я говорю, тебе 17, 18, 19, не сомневайся.