Amaka oh gbo oh
That am sorry oh
Ineye dike lobi, ogini what happen oh
As I see your sexy face and your big belle
Girl I have to change my ways I tell you yeah
Me myself I dey pray for my daily bread
Ah amaka you carry belle for me how
Me myself I dey pray for my daily bread
Ololufe I no wan run, but then
Your father is violent
Ole mi de’le oh
Jombo jombo jombo
Will you be fine daddy oh
Your mother is black belt
She sabi karate oh
Jombo jombo jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent
Ole mi de’le oh
Jombo jombo jombo
Will you be fine mami oh
Your mother is black belt
She sabi karate oh
Jombo jombo jombo
I no dey soak no more
Amaka you know oh oh
Pe omo yoruba ni mi oh
If your papa no want us to marry
Jowo malo yo oyun mio
Girl am down for you don’t forget
The love I have for you
Omo no go compare
Me myself I dey pray for my daily bread
If baby broke up as long as you love me girl I dey here
Me myself I dey pray for my daily bread
Ololufe I no wan run, but then
Your father is violent
Ole mi de’le oh
Jombo jombo jombo
Will you be fine daddy oh
Your mother is black belt
She sabi karate oh
Jombo jombo jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent
Ole mi de’le oh
Jombo jombo jombo
Will you be fine mami oh
Your mother is black belt
She sabi karate oh
Jombo jombo jombo
I no dey soak no more
Amaka, o gbo o
Прости, о
Смотрю на твое сексуальное лицо и твой большой живот
Девушка, я должен измениться, говорю тебе, да
Я сам молюсь за свой хлеб насущный
Ах, Амака, ты беременна от меня, как
Я сам молюсь за свой хлеб насущный
Любимая, я не хочу бежать, но тогда
Твой отец - это насилие
Оле ми де'ле о
Джомбо джомбо джомбо
Ты будешь в порядке, папа о
Твоя мать - это черный пояс
Она знает карате о
Джомбо джомбо джомбо
Прошу, не сержусь на меня о
Твой отец - это насилие
Оле ми де'ле о
Джомбо джомбо джомбо
Ты будешь в порядке, мами о
Твоя мать - это черный пояс
Она знает карате о
Джомбо джомбо джомбо
Я больше не могу терпеть
Amaka, ты знаешь о
Пе омо йоруба ни ми о
Если твой папа не хочет, чтобы мы поженились
Джово мало йоюн мио
Девушка, я для тебя, не забывай
Любовь, которую я имею к тебе
Омо но го компаре
Я сам молюсь за свой хлеб насущный
Если малыш разбился, как либо ты любишь меня, девушка, я тут
Я сам молюсь за свой хлеб насущный
Любимая, я не хочу бежать, но тогда
Твой отец - это насилие
Оле ми де'ле о
Джомбо джомбо джомбо
Ты будешь в порядке, папа о
Твоя мать - это черный пояс
Она знает карате о
Джомбо джомбо джомбо
Прошу, не сержусь на меня о
Твой отец - это насилие
Оле ми де'ле о
Джомбо джомбо джомбо
Ты будешь в порядке, мами о
Твоя мать - это черный пояс
Она знает карате о
Джомбо джомбо джомбо
Я больше не могу терпеть