As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane
Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well; suffer suffer well well
Waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message
Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in babylon
Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh? Africa
In you babylon
On our way to zion
Когда ты стоишь так,
Ты склоняешь голову,
Когда ты стоишь там так,
Ты проливаешь слёзы.
Брат мой, встань,
В этой жизни тебе нечего терять.
Сестра моя, проснись,
Путь, который ты прошла, не был напрасным.
Я знаю, что
Ты хорошо работаешь,
Ты много потел, много страдал,
Хорошо шёл вперёд.
Почему мой народ страдает в этой Нигерии?
Почему мой народ страдает в Африке?
Для людей из гетто
Льётся кровь и печаль,
Нас ослепили мирскими вещами,
Говорят, что битва ещё не закончилась, она только начинается.
Саро Вива говорил об этом, Азикиве говорил об этом, Аволова говорил об этом,
Но вы не слушали, вы можете убить посланника,
Но вы не можете убить послание.
Убейте меня, посланника, но вы не можете убить послание.
Почему мой народ страдает в Африке?
Почему мой народ страдает в этой Нигерии, в Вавилоне?
Страдания, о, Нигерия,
Страдания, ах, Африка,
В вашем Вавилоне,
На нашем пути в Сион.
1 | Heartbeat |
2 | Shining Star |
3 | The Uncomfortable Truth |
4 | Mind Vs Heart |
5 | Beautiful |
6 | Love |
7 | Soul Is Heavy |
8 | Suffri |
9 | Confession |
10 | My Home |