Nneka - Kangpe текст песни

Все тексты песен Nneka

So na so, I be a condition come make you age like this,
You say, your husband na I leave you, you say I go fit betray.
So na so, you dey weak,
As I see you before I think, say you dey kangpe.
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you,
But you rake before.
Na you talk, say you no go put man before God,
Oh, see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God...

As you know God no go give you anything you no go fit deal with,
Na so dem talk the thing en no fit kill you.
Na I go make you strong, it go make you strong.
The thing en no fit kill you na I go make you strong, it go make you strong,
God no go give you anything you no give fit deal with...

You talk say, you be big man,
Because you fit raise your hand, fit beat your picking beat your wife.
You sabi, bible well, oh,
Dey go church everyday, oh.
Notice me or I quench,
Look at me how I bounce.
But na you be the crook,
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him.
419, ole thief, basket mouth, ojoro,
But you know how I be,
When wind blow fowl ynash go open very-very well, oh...

As you know God no go give you anything you no go fit deal with,
Na so dem talk the thing en no fit kill you.
Na I go make you strong, it go make you strong.
The thing en no fit kill you na I go make you strong, it go make you strong,
God no go give you anything you no give fit deal with...

As you walk through the valley of the shadow of death,
You will fear no evil, because his rod and his staff are with you,
You have come this far to sing your mistery...

ДОБАВИТЬ ТЕКСТ В ЛИЧНЫЙ СПИСОК

Комментарии

Имя:
Сообщение:

Слушать песню «Kangpe»

Смотреть клип «Kangpe»

Смотреть клип на песню Nneka - Kangpe

Популярные тексты Nneka

1 Heartbeat
2 The Uncomfortable Truth
3 Shining Star
4 Mind Vs Heart
5 Beautiful
6 Love
7 Soul Is Heavy
8 Suffri
9 Confession
10 My Home