Patoranking - Make Am текст песни

Все тексты песен Patoranking

Eh mama eh
Eh papa eh
Wha ya say
I get one paddy
He dey stay for shogunle
He get small money
He come pack go ajegunle
This my paddy he change am for me
Say my paddy rearrange am for me
I don’t know, I don’t know
I don’t know mama eh
I don’t know, I don’t know
I don’t know papa eh
Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people
But nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Brother, ehehe
Blessings follow me
Follow follow follow me
Alubarika follow me
Follow follow follow me
Plenty money follow me
Follow follow follow me
Fine fine ladies follow me
Follow follow follow me
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Sister, ehehe
Some people forget people help them
Some people no send people wey help them
But remember people wey help you
Cause if you fall na dem go still rise you
Some get money begin gapa
And dem change the way dem waka
Na to dey carry big big kaka
Them no fit buy their mama wrapper
Forget say you get now
Morrow get belle now
Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people
But nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Brother, ehehe
Blessings follow me
Follow follow follow me
Alubarika follow me
Follow follow follow me
Plenty money follow me
Follow follow follow me
Fine fine ladies follow me
Follow follow follow me
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Brother, hehehehe
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Brother, hehehehe
Blessings follow me

ДОБАВИТЬ ТЕКСТ В ЛИЧНЫЙ СПИСОК

Перевод песни "Make Am"

Мама, эх
Папа, эх
Что ты скажешь?
У меня есть друг,
Он живет в Шогунле,
У него немного денег,
Он собрал вещи и уехал в Аджегунле.
Этот мой друг изменился для меня,
Говорит, что мой друг изменил все для меня.
Я не знаю, я не знаю,
Я не знаю, мама, эх
Я не знаю, я не знаю,
Я не знаю, папа, эх
Так деньги меняют людей,
Так деньги меняют людей,
Так деньги меняют,
Так деньги меняют людей.
Но никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о.
Брат, эхехе,
Благословения следуют за мной,
Следуют, следуют, следуют за мной,
Счастье следует за мной,
Следуют, следуют, следуют за мной,
Много денег следует за мной,
Следуют, следуют, следуют за мной,
Красивые дамы следуют за мной,
Следуют, следуют, следуют за мной.
Никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о.
Сестра, эхехе,
Некоторые люди забывают, кто им помог,
Некоторые люди не ценят тех, кто им помог,
Но помни тех, кто тебе помог,
Потому что если ты упадешь, они тебя поднимут.
Некоторые люди, когда получают деньги, начинают хвастаться,
И меняют свой образ жизни,
Начинают носить дорогие вещи,
Но не могут купить своей матери одежду.
Забудь, что у тебя есть деньги,
Завтра у тебя будет семья,
Так деньги меняют людей,
Так деньги меняют людей,
Так деньги меняют,
Так деньги меняют людей.
Но никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о.
Брат, эхехе,
Благословения следуют за мной,
Следуют, следуют, следуют за мной,
Счастье следует за мной,
Следуют, следуют, следуют за мной,
Много денег следует за мной,
Следуют, следуют, следуют за мной,
Красивые дамы следуют за мной,
Следуют, следуют, следуют за мной.
Никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о.
Брат, хехехе,
Никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о,
Никто не может этого сделать, о.
Брат, хехехе,
Благословения следуют за мной.

Комментарии

Имя:
Сообщение:

Популярные тексты Patoranking

1 Daniella Whine
2 Ma girl
3 Do Better
4 Another Level
5 Love Town
6 Forever
7 Happy Day
8 My Woman, My Everything
9 Girlie O
10 Cheating Zone