Ruff coin - nwa aba текст песни

Все тексты песен Ruff coin

One day make I enter lag
make I find marketer we go fill my drag
I got so disappointed for alaba
so I vex say make I find my way to yaba
wetin remain with me na 30 bucks
so I say make I trek small then enter bus
as I dey waka dey go some boys pluck me
before I know whats up dey don corner me
Ah wetin I do
why una corner nwa aba
dem say guy cool down why u dey harsh
we get business deal we go give you cash
so dem carry me enter one place
when I see funke sotee I craze
dem say if I fit bring 200 tons
dem go give me phone worth 1 million
before I know I go get 10 million
abi you no go want to dey want for million say?
Asagwalai my guy I dey interested
no doubt dis will be a very nice investment
I no get money but my sister get
but yesterday dat my sister travel abroad
but she give me 300k for the landlord
I wan go get the mony but I no wan enter bus
un a fit give me 10k make I enter drop?
dey give me 10k eh, muah a gaharia
make dem stay there de wait ka muah laharia
I waka enter one place
tiya ricewa
tiya beanswa
tiya canda
tiya ofu anu
I were spaghetti
ya na plantain
ma cheta na I ga efe ya ofu anu



Thanks to Chuks

ДОБАВИТЬ ТЕКСТ В ЛИЧНЫЙ СПИСОК

Комментарии

Имя:
Сообщение:

Слушать песню «nwa aba»

Смотреть клип «nwa aba»

Смотреть клип на песню Ruff coin - nwa aba