Wetin you dey do for my dream oh boy
I dey see you anytime wey I sleep oh boy
You see me I don’t need this thingoh boy
You’re in my head
You’re invading me oh boy
(Wahala dey)
You must be one of a kind
(Wahala dey)
Cos you won’t get out of my mind
(Wahala dey)
I wanna go back to the times
(Wahala dey)
You were outta my mind
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Get outta my head
Wetin you dey do for my bed oh girl
Maybe it is all in my head oh girl
Why you come dey do me this oh girl
I close my eyes
And you’re all I see oh girl
(Wahala dey)
Oh you must be one of a kind
(Wahala dey)
Cos you won’t get out of my mind
(Wahala dey)
I wanna go back to the time
(Wahala dey)
You were outta my mind
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head, girl)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
I really thought that I moved on
The tin wey you do me strong
Oh baby when will you be gone
Why you dey my head for so long
(Wahala dey)
(Wahala dey)
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head, girl)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
(Get outta my head)
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(My head, my head, my head, my head)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Get outta my head
Что ты делаешь в моих снах, мальчик?
Я вижу тебя каждый раз, когда сплю, мальчик.
Ты видишь, мне это не нужно, мальчик.
Ты в моей голове,
Ты вторгаешься в меня, мальчик.
(Есть проблема)
Ты, должно быть, один из тех, кто единственный в своем роде.
(Есть проблема)
Потому что ты не выйдешь из моей головы.
(Есть проблема)
Я хочу вернуться к тем временам,
(Есть проблема)
Когда ты был вне моей головы.
Что ты делаешь, что ты делаешь
В моей голове?
Что ты ищешь, что ты ищешь
В моей голове?
Что ты делаешь, что ты делаешь
В моей голове?
Что ты ищешь, что ты ищешь
В моей голове?
Выйди из моей головы.
Что ты делаешь в моей постели, девочка?
Может быть, все это только в моей голове, девочка.
Почему ты делаешь мне это, девочка?
Я закрываю глаза,
И вижу только тебя, девочка.
(Есть проблема)
О, ты, должно быть, один из тех, кто единственный в своем роде.
(Есть проблема)
Потому что ты не выйдешь из моей головы.
(Есть проблема)
Я хочу вернуться к тому времени,
(Есть проблема)
Когда ты был вне моей головы.
Что ты делаешь, что ты делаешь
В моей голове?
(Выйди из моей головы, девочка)
Что ты ищешь, что ты ищешь
В моей голове?
Что ты делаешь, что ты делаешь
В моей голове?
(Выйди из моей головы)
Что ты ищешь, что ты ищешь
В моей голове?
Я действительно думал, что я уже забыл.
То, что ты сделала со мной, сильно.
О, детка, когда ты уйдешь?
Почему ты так долго находишься в моей голове?
(Есть проблема)
(Есть проблема)
Что ты делаешь, что ты делаешь
В моей голове?
(Выйди из моей головы, девочка)
Что ты ищешь, что ты ищешь
В моей голове?
(Выйди из моей головы)
Что ты делаешь, что ты делаешь
В моей голове?
(Моя голова, моя голова, моя голова, моя голова)
Что ты ищешь, что ты ищешь
В моей голове?
Выйди из моей головы.