La La La
It’s okay
S to the K
If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I’m unstoppable malo be
No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Lego
Everybody Mujo
Got my eyes on you oh
Love the things you do oh
Oya act a fool oh
Everything brand new oh
All my clothes and shoe oh
I’m a boss like Hugo
I’m badder than you oh
All the ladies and the fellows
Dem dey steady feel my flow
Every single place I go
Na me dey always rule o
My music like ajino moto
E be like say I don win lotto
Everybody want a photo
Cruising around in my motto
In my motto
If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I’m unstoppable malo be
No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo
Mujo
Oya Mujo
Mujo
Eni Eji Eta lego
Mujo
Oya Mujo
Mujo
aaah
Everywhere wey I go I dey shutdown
Tell the people say na me dey runtown
Na my music dey make dem dey go down
Oya go down
Oya go down
Everybody know say I’m the man now
My music nor dey let them dey calm down
Everyday number one on the countdown
Oya go down
Oya go down
Ла-ла-ла
Это нормально
С кем-то К
Если ты чувствуешь меня, дай мне знать
Это не легко быть в шоу
Это не легко начать с ничего
И стать кем-то и заработать деньги
Олому кило фун омо ре
Я неудержимый, мальо би
Не нужно сидеть и завидовать кому-то
Оставь тех, кто играет в оде
Оя Муjo
Муjo
Оя Муjo
Муjo
Лего
Все Муjo
У меня глаза на тебя, о
Люблю то, что ты делаешь, о
Оя, действуй как дурак, о
Все вещи новые, о
Все мои вещи и обувь, о
Я босс, как Хьюго
Я более крут, чем ты, о
Все леди и парни
Они постоянно чувствуют мой стиль
Каждое место, куда я иду
Это я всегда правлю, о
Моя музыка как аджиномото
Это как будто я выиграл лотерею
Все хотят фото
Прогуливаясь в своем мотто
В своем мотто
Если ты чувствуешь меня, дай мне знать
Это не легко быть в шоу
Это не легко начать с ничего
И стать кем-то и заработать деньги
Олому кило фун омо ре
Я неудержимый, мальо би
Не нужно сидеть и завидовать кому-то
Оставь тех, кто играет в оде
Оя Муjo
Муjo
Оя Муjo
Муjo
Эни Эжи Эта лего
Муjo
Оя Муjo
Муjo
ааа
Везде, куда я иду, я закрываю
Скажи людям, что это я рулю
Это моя музыка делает их идти вниз
Оя, иди вниз
Оя, иди вниз
Все знают, что я теперь мужчина
Моя музыка не позволяла им быть спокойными
Каждый день номер один в чартах
Оя, иди вниз
Оя, иди вниз
1 | Shake Body |
2 | Mukulu |
3 | Booty Language |
4 | I Am for Real |
5 | Temper |
6 | Give It to Me |
7 | Nobody's Business |
8 | Kpete Wicked |
9 | Take Care of Me |
10 | Je Kan Mo |