Ah alahaji
If u give me your love baby i no go choko
Turn around make i comot sumtin for ur back oh(sumtin for ur back oh)
And i the, like the way u dey enter the motor.
I don choko oh
I don choko choko eyy
Oh no no no no no oooo
I like it wen ur body the hold oo
Oh no no no no nooo
Folake come and comaro oo
Oh no no no oo i no go ever live u waka oo
Oh no no no ooo i say u are they one for me
Ekpe di kpe kpe
Shi kpa mi oo do kpe kpe,
iyawo senre re re, i like the way u do ge geh ooo
For ur information i get the connection
nw u know for ma heart you win the election
Say my decision, occupation, indication
Ye ye
And if you give me ur love if you give me ur love baby i no go choko
(Turn around) turn around make i comot
sumtin for ur back oo (sumtin for ur back oo)
And i the, like the way u dey enter the motor,
I don choko
I don choko choko eyy
Oh no no no no no oooo
I like it wen ur body the hold oo
Oh no no no no nooo
Folake come and comaro oo
Oh no no no oo i no go ever live u waka oo
Oh no no no ooo i say u are they one for me
Oh no no
Oh no no noooo
(Cuz if u let me stop)
Oh no no oh
Baby cooperate oo me nd u we correct oo
Since i indicate oo say na u wey me want oo
You cannot regret oo sixty two times dat we met o ye eh
Baby ashimeko dama ole le ma yoo
If u give me ur love oo
If u give me ur love baby i no go choko
(turn around)Turn around make i comot
sumtin for ur back oo(sumtin for ur back oo)
And i the, like the way u dey enter the motor
I don choko
I don choko choko eyy
Oh no no no no no oooo
I like it wen ur body the hold oo
Oh no no no no nooo
Folake come and comaro oo
Oh no no no oo i no go ever live u waka oo
Oh no no no ooo i say u are they one for me
You are the one
You are the one
You are the one
You are the one
You are the one
You are the one (for me)
You are the one (for me)
You are the one (for me)
You are the one for the man
Slimdady
Ах, аладжи!
Если ты отдашь мне свою любовь, детка, я не подведу.
Развернись, чтобы я мог сделать что-то для твоей спины (что-то для твоей спины).
И мне нравится то, как ты садишься в машину.
Я в восторге,
Я просто в восторге, ей!
О нет, нет, нет, нет, о-о-о...
Мне нравится, когда твое тело так прижимается к моему.
О нет, нет, нет, нет...
Фолаке, подойди и отдайся мне.
О нет, нет, нет, я никогда не отпущу тебя просто так.
О нет, нет, нет, я говорю, ты — та самая для меня.
Экпе ди кпе кпе,
Ши кпа ми о до кпе кпе,
Ияво сенре ре ре, мне нравится то, как ты двигаешься.
Для твоей информации: у меня есть связь,
Теперь ты знаешь, в моем сердце ты победила на выборах.
Мое решение, призвание, намек —
Да, да...
И если ты отдашь мне свою любовь, если ты отдашь мне свою любовь, детка, я не подведу.
(Развернись) Развернись, чтобы я мог сделать что-то для твоей спины (что-то для твоей спины).
И мне нравится то, как ты садишься в машину.
Я в восторге,
Я просто в восторге, ей!
О нет, нет, нет, нет, о-о-о...
Мне нравится, когда твое тело так прижимается к моему.
О нет, нет, нет, нет...
Фолаке, подойди и отдайся мне.
О нет, нет, нет, я никогда не отпущу тебя просто так.
О нет, нет, нет, я говорю, ты — та самая для меня.
О нет, нет,
О нет, нет, нет...
(Потому что если ты позволишь мне остановиться)
О нет, нет, о...
Детка, сотрудничай, мы с тобой идеально подходим друг другу.
Я ведь сразу дал понять, что хочу именно тебя.
Ты не пожалеешь — шестьдесят два раза, когда мы встретились, о да!
Детка, ашимеко дама оле ле ма ю.
Если ты отдашь мне свою любовь...
Если ты отдашь мне свою любовь, детка, я не подведу.
(Развернись) Развернись, чтобы я мог сделать что-то для твоей спины (что-то для твоей спины).
И мне нравится то, как ты садишься в машину.
Я в восторге,
Я просто в восторге, ей!
О нет, нет, нет, нет, о-о-о...
Мне нравится, когда твое тело так прижимается к моему.
О нет, нет, нет, нет...
Фолаке, подойди и отдайся мне.
О нет, нет, нет, я никогда не отпущу тебя просто так.
О нет, нет, нет, я говорю, ты — та самая для меня.
Ты та самая,
Ты та самая,
Ты та самая,
Ты та самая,
Ты та самая,
Ты та самая (для меня),
Ты та самая (для меня),
Ты та самая (для меня),
Ты та самая для этого мужчины.
Slimdady