Oh yeah oh yeah
Supaman Supaman
Awon Awon Awon
Deviate
Uh yeah
Waconzy
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Oh oh. Nanananana nale
Some people dey ask me say
Na wetin dey make me shine
Some people dey ask me say
Na wetin dey make me shine
Oh oh oh oh
Daddy! I thank you.(I thank you. I thank God)
I praise you.(I praise you. I praise you)
Daddy! I love you.(I love you. I love you)
Eh! Eh!
I thank the Lord Almighty
For the things he has done for me
Yeah!
He really really bless me
He make me the first among my enemies
Eh!
In the midst of enemity (enemity)
And the Bad belle people for society (society)
In the midst of ndojor
In the midst of ndamosu
Eh! Daddy!
I thank you cause my song e dey sell
And everything I get
Na for your hand Eh eh
I hustle and I hustle
But no way. Say
And now I dey bubble
Na God eh (I say na God eh)
When I dey struggle
Dem no talk (dem no talk)
Now wey I dey bubble
Dem dey vex eh
Gboweshi na one
Tell me why I no go enjoy myself or my money oh eh
The bubble wey I dey bubble
Na shuffle.
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey put e food for table
Na God eh. (I say Na God eh)
Dey make my portion to dey double
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey make me to dey bubble
Na God eh.
Na God eh God eh God eh
Na God eh.
Na God eh God eh God eh
Na God eh.
Na God eh God eh God eh
Na God eh.
Na God eh God eh God eh
Na God eh.
Halle halle halle halle halle halle halle halle Halleluyah eh
Halle halle halle halle halle halle halle halle Halleluyah eh
I just wanna thank you (thank you)
For showing me your love and your kindness
(kindness)
For making me the light in the darkness
(darkness)
Eh!
I dey cry I dey cry I dey cry eh
It’s a tears of joy and happiness (happiness)
As He turn my night into brightness (brightness)
He turn my elaborate to sweetness
The way you dey make me to get patience
Oh oh oh oh
The bubble wey I dey bubble
Na shuffle.
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey put e food for table
Na God eh. (I say Na God eh)
Dey make my portion to dey double
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey make me to dey bubble
Na God eh.
Na God eh God eh God eh
Na God eh.
Na God eh God eh God eh
Na God eh.
Na God eh God eh God eh
Na God eh.
Na God eh God eh God eh
Na God eh.
Me Amadi. Me Amadi oh eh
Wey dey pray for my heart e oh
Me Amadi. Me Amadi oh eh. Amadi Amadi
Wey dey sing for my heart e oh (for my heart e oh)
Daddy! I thank you.(I thank you. I thank you.)
Papa! I praise you. (I praise you. I praise you.)
Daddy! I love you.
Chukwu nale kele eh (Chukwu nale kele)
Daddy nale kele. Nale kele eh
Chukwu nale kele (nale kele tito. Chukwu nale
kele)
Daddy nale kele. Nale kele eh
Chukwu nale kele
Oh oh oh oh oh oh oh
Chukwu nale kele giri bia
О, да, о, да
Супермен, Супермен
Авон, Авон, Авон
Отклоняюсь
Ух, да
Ваконзи
Йилелеле, йилелеле, йилелеле, йилелеле
Йилелеле, йилелеле, йилелеле, йилелеле
Йилелеле, йилелеле, йилелеле, йилелеле
О, о. Нанананана нале
Некоторые люди спрашивают меня,
Что заставляет меня сиять?
Некоторые люди спрашивают меня,
Что заставляет меня сиять?
О, о, о, о
Папа, я благодарю тебя (я благодарю тебя, я благодарю Бога)
Я хвалю тебя (я хвалю тебя, я хвалю тебя)
Папа, я люблю тебя (я люблю тебя, я люблю тебя)
Эх, эх!
Я благодарю Господа Всевышнего
За все, что он сделал для меня
Да!
Он действительно благословил меня
Он сделал меня первым среди моих врагов
Эх!
Посреди вражды (вражды)
И злых людей в обществе (обществе)
Посреди ндоджора
Посреди ндамосу
Эх, папа!
Я благодарю тебя, потому что моя песня продается
И все, что у меня есть,
Это от твоей руки, эх, эх
Я стараюсь и стараюсь,
Но нет пути, сказать
И теперь я процветаю
Это Бог, эх (я говорю, это Бог, эх)
Когда я боролся,
Они не говорили (они не говорили)
Теперь, когда я процветаю,
Они злятся, эх
Гбовеши на один
Скажи мне, почему я не могу наслаждаться собой или своими деньгами, о, эх
Мой успех, который я имею,
Это перемешивание.
Это Бог, эх (я говорю, это Бог, эх)
Это он кладет еду на стол
Это Бог, эх (я говорю, это Бог, эх)
Он делает мою долю двойной
Это Бог, эх (я говорю, это Бог, эх)
Это он делает меня процветающим
Это Бог, эх
Это Бог, Бог, Бог, эх
Это Бог, эх
Это Бог, Бог, Бог, эх
Это Бог, эх
Это Бог, Бог, Бог, эх
Это Бог, эх
Это Бог, Бог, Бог, эх
Это Бог, эх
Халле, халле, халле, халле, халле, халле, халле, Аллилуйя, эх
Халле, халле, халле, халле, халле, халле, халле, Аллилуйя, эх
Я просто хочу поблагодарить тебя (спасибо)
За то, что ты показал мне свою любовь и доброту
(доброту)
За то, что ты сделал меня светом в темноте
(темноте)
Эх!
Я плачу, я плачу, я плачу, эх
Это слезы радости и счастья (счастья)
Поскольку он превратил мою ночь в свет (свет)
Он превратил мое страдание в сладость
То, как ты заставляешь меня набраться терпения
О, о, о, о
Мой успех, который я имею,
Это перемешивание.
Это Бог, эх (я говорю, это Бог, эх)
Это он кладет еду на стол
Это Бог, эх (я говорю, это Бог, эх)
Он делает мою долю двойной
Это Бог, эх (я говорю, это Бог, эх)
Это он делает меня процветающим
Это Бог, эх
Это Бог, Бог, Бог, эх
Это Бог, эх
Это Бог, Бог, Бог, эх
Это Бог, эх
Это Бог, Бог, Бог, эх
Это Бог, эх
Это Бог, Бог, Бог, эх
Это Бог, эх
Ме Амади, Ме Амади, о, эх
Который молится за мое сердце, о
Ме Амади, Ме Амади, о, эх, Амади Амади
Который поет для моего сердца, о (для моего сердца, о)
Папа, я благодарю тебя (я благодарю тебя, я благодарю тебя)
Папа, я хвалю тебя (я хвалю тебя, я хвалю тебя)
Папа, я люблю тебя
Чукву нале келе, эх (Чукву нале келе)
Папа нале келе, нале келе, эх
Чукву нале келе (нале келе тито, Чукву нале келе)
Папа нале келе, нале келе, эх
Чукву нале келе
О, о, о, о, о, о, о
Чукву нале келе гири бия
Эта песня - выражение благодарности и любви к Богу. Исполнитель благодарит Бога за все, что Он сделал для него, за успех и благосостояние, и признает, что все это происходит благодаря Божьей милости и благосклонности. Песня также содержит элементы хвалы и поклонения Богу, с выражением радости и счастья от Его присутствия в жизни исполнителя.