2Face Idibia - 4 Instance текст песни

Все тексты песен 2Face Idibia

Na who? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke me! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so Ala Oyi e!
In your house o Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so So… Ala Oyi e!
In your house so Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e Ala oyi e See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai! hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me Ala Oyi e e e e!

ДОБАВИТЬ ТЕКСТ В ЛИЧНЫЙ СПИСОК

Перевод песни "4 Instance"

Кто? Что они говорят?
Эх, что они говорят?
Эх! Боже мой! Ужас!
Ала Ойи э! Ала Ойи э!
Ала Ойи э! Ала Ойи э!

Посмотрите, к примеру,
Я тот, кто даёт шанс,
Я тот, кто строит планы,
Чтобы все люди получили выгоду,
Чтобы мы не были несогласны,
Чтобы мы согласились создать шанс.
Но теперь я не важен,
Потому что теперь я смотрю со стороны,
Вот почему вы даёте им шанс,
Сделать нас жертвами обстоятельств.
Они просто игнорируют наше существование,
Они используют нас как оправдание,
Чтобы купить шанс.
Они не хотят знать, что мы здесь,
Они используют нас, чтобы играть.
Всё, что мы получаем, - это беглый взгляд,
Когда мы стоим на пути сопротивления,
Когда они эксплуатируют нас.
Мы просто живём в трансе,
Господи! О, мой Бог!
Ала Ойи э!

То, что я чувствую,
Это чувство любви,
И вы знаете, что это так, Ала Ойи э!
В вашем доме или в машине,
И вы идёте медленно,
Ала Ойи э!
Это вещь, которая влияет на ваше бытие,
И убивает вашу душу,
Ала Ойи э!
Ала Ойи э, за то, что мы видим,
За то, что мы чувствуем,
Они заставляют меня хотеть,
Ала Ойи э!
Даже если я хочу обмануть,
Я всё равно хочу,
Ала Ойи э!
Посмотрите вокруг себя,
И я уверен, вы захотите,
Ала Ойи э!
Ала Ойи э, за то, что вы видите,
За то, что вы чувствуете,
Ала Ойи э!

К примеру,
Если бы я был лидером нигерийцев,
Я бы уважал вашу позицию,
Я бы создал сценарий,
Чтобы сделать лучше для всех,
Чтобы дать нам шанс,
Вместо того, чтобы собирать деньги и уезжать во Францию,
Оставляя страдания в изобилии,
Заставляя меня хотеть убежать,
В место, где я могу чувствовать себя свободно,
Где меня будут уважать за мои навыки,
Где меня не будут использовать как оправдание,
Для их корыстных целей.
Их грабёж не даёт нам уверенности,
Раскаяние не входит в их планы,
Они создают раздражение в моём сердце,
Так что Ала Ойи э!

Посмотрите, что я чувствую,
Это чувство любви,
И вы знаете, что это так, Ала Ойи э!
В вашем доме или в машине,
И вы идёте медленно,
Ала Ойи э!
Это вещь, которая влияет на ваше бытие,
И убивает вашу душу,
Ала Ойи э!
Ала Ойи э, за то, что мы видим,
За то, что мы чувствуем,
Они заставляют меня хотеть,
Ала Ойи э!
Даже если я хочу обмануть,
Я всё равно хочу,
Ала Ойи э!
Посмотрите вокруг себя,
И я уверен, вы захотите,
Ала Ойи э!
Ала Ойи э, за то, что вы видите,
За то, что вы чувствуете,
Ала Ойи э!

Давайте дадим шанс,
Вместо того, чтобы собирать деньги и уезжать во Францию,
Не заставляйте меня танцевать,
Эй, лидер нигерийцев,
Ала Ойи э!
Ала Ойи э, Ала Ойи э!
Ала Ойи э, Ала Ойи э!
Боже мой, Ала Ойи э!

Комментарии

Имя:
Сообщение: